Rexxie x Davido – “All LYRICS”

Rexxie, Davido All

ALL LYRICS, Vocals by Davido, Produced by Rexxie.

Listen and Enjoy the song ALL (by Rexxie & Davido), And also get the Lyrics below

STREAM/DOWNLOAD MP3 HERE

LYRICS

[Intro]
Yo!
Yo!
Yo Rexxie pon this one

[Verse 1]
I no go lie, girl, this feelin’ so dope
Dey make me feel like I don dey kolo
Girl, if you give me heart
Me, I no go comot
Open your door to give me wetin, Odo
Na only you go catch my shot oh
Dem say this things, e no go work oh
But, we go reach Paris, you go tell me Bonjour
They na part one, you go see the part two

YOU MAY ALSO LIKE  DJ Spinall x Fireboy DML – “Sere” (Prod. Kel P)

[Chorus]
Kilode? (‘Ge-‘Ge)
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I r?quire)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)

[Post-Chorus]
(Yo)
Nibo? (nibo?)
‘Ge-‘Ge (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)

[Verse 2]
Ejiro, na you wey I go fuck ’til we age oh
Omo, this one no be luck, no be gain oh
Omo, wetin be your plan with my Ejiro?
Omo, my Ejiro

YOU MAY ALSO LIKE  [Music] Tobi Manual – Koshi Danu (Prod. by 2Show)

Nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Emi l’omo ton soh nigboro
Nigboro

[Chorus]
Kilode?
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I require)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)

[Post-Chorus]
Nibo? (nibo?)
‘Ge-‘Ge (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)

The post Rexxie x Davido – “All LYRICS” appeared first on tooXclusive.